当前位置: 歌词塔 > HEIS专辑 > YAYO歌词

YAYO歌词

歌曲名: YAYO  歌手: Rema  所属专辑: 《HEIS》

介绍:《YAYO》 是 Rema 演唱的歌曲,该歌曲收录在《HEIS》专辑中,如果您觉得好听的话,就把歌词分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Rema吧!

YAYO

作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace/Timothy Aluku
作曲 : Oredope Peace/Timothy Aluku
P
Anoti anoti anoti
Forget e forget e fugazi
Land for pinnock cost me a Richard Millie
That same week I cop me a new car key
All the gyal dem love oh what a feeling
I am shining neck and my wrist icy
Water no get enemy but they hating on my water fiji
Early morn early mo-morning I dey bomb
I dey cash out on a norm I give all glory to God
I dey on soft rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Omo I wan pa won I get too many hits I get jamo
Izz going izz going can’t you see izz going
Omo I dey do gra gra like showkey
I no dey gree for anybody
I be trouble maker I dey worry
I no dey tell anybody sorry yay
I dey give close marking
I dey run everything on a lowkey I get one baddie wey sabi the the sabili the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep now I dey on litty
Early morn early mo-morning I dey bomb
I dey cash out on a norm I give all glory to God
I dey on soft rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know

YAYOLRC歌词

[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace/Timothy Aluku
[00:01.000] 作曲 : Oredope Peace/Timothy Aluku
[00:08.967] P
[00:16.516] Anoti anoti anoti
[00:18.513] Forget e forget e fugazi
[00:20.566] Land for pinnock cost me a Richard Millie
[00:22.728] That same week I cop me a new car key
[00:24.665] All the gyal dem love oh what a feeling
[00:26.772] I am shining neck and my wrist icy
[00:28.716] Water no get enemy but they hating on my water fiji
[00:32.262] Early morn early mo-morning I dey bomb
[00:35.288] I dey cash out on a norm I give all glory to God
[00:40.114] I dey on soft rocking Alexander Wang
[00:43.456] I dey kpolo I dey ball
[00:45.440] Day and night we having fun
[00:48.480] Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
[00:51.816] All my guys we stay steady high o
[00:53.902] Mix the ganja with tobacco
[00:55.831] Too many motor for my yard o
[00:57.954] I dey find how I go pack am o
[01:00.007] Money yakpa for my bank o
[01:02.085] How to make money is all I know
[01:04.718] Omo I wan pa won I get too many hits I get jamo
[01:07.867] Izz going izz going can’t you see izz going
[01:11.940] Omo I dey do gra gra like showkey
[01:13.817] I no dey gree for anybody
[01:15.918] I be trouble maker I dey worry
[01:17.998] I no dey tell anybody sorry yay
[01:20.508] I dey give close marking
[01:22.191] I dey run everything on a lowkey I get one baddie wey sabi the the sabili the sability
[01:27.636] I get too many facility
[01:29.747] Diamond only in highest purity
[01:31.717] Shamayan all night then wake up and repeat
[01:34.325] Sapa no been let me sleep now I dey on litty
[01:37.240] Early morn early mo-morning I dey bomb
[01:40.393] I dey cash out on a norm I give all glory to God
[01:45.067] I dey on soft rocking Alexander Wang
[01:48.538] I dey kpolo I dey ball
[01:50.562] Day and night we having fun
[01:53.908] Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
[01:56.744] All my guys we stay steady high o
[01:58.848] Mix the ganja with tobacco
[02:01.032] Too many motor for my yard o
[02:03.092] I dey find how I go pack am o
[02:05.117] Money yakpa for my bank o
[02:07.062] How to make money is all I know
[02:09.934] Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
[02:13.140] All my guys we stay steady high o
[02:15.312] Mix the ganja with tobacco
[02:17.278] Too many motor for my yard o
[02:19.361] I dey find how I go pack am o
[02:21.297] Money yakpa for my bank o
[02:23.449] How to make money is all I know

喜欢【YAYO】您也可能喜欢TA们的歌曲……