当前位置: 歌词塔 > HEIS专辑 > NOW I KNOW歌词

NOW I KNOW歌词

歌曲名: NOW I KNOW  歌手: Rema  所属专辑: 《HEIS》

介绍:《NOW I KNOW》 是 Rema 演唱的歌曲,该歌曲收录在《HEIS》专辑中,如果您觉得好听的话,就把歌词分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Rema吧!

NOW I KNOW

作词 : Divine Ikubor
作曲 : Oredope Peace
All of my trauma dey hit me from many years ago
All of my childhood I lost cause I wan feed family
Inside my heart so dark but my face e no dey show
I no dey talk I no dey comot I just wan dey alone
Sleeping pills no dey work so I steady overdose
Fear no go let me talk things wey do for the ones I love
Everybody too selfish to see from my angle o
Do 99 but I no do 1 still it’s not enough
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
I dey move like Messi when he dey for barcelo
E get as God go bless person dem go talk say na devil o
Me I no dey ask for favor small time they go talk say I dey owe
Na why I dey like to dey face all my problems on my own
She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope
Right from my childhood I steady dey thug with the feelings wey I dey hold
Many battles I dey fight but regardless I’m steady on the road
Keep my guy crayon safe for me naim I tell Solo
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies

NOW I KNOWLRC歌词

[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor
[00:01.000] 作曲 : Oredope Peace
[00:18.818] All of my trauma dey hit me from many years ago
[00:23.353] All of my childhood I lost cause I wan feed family
[00:27.921] Inside my heart so dark but my face e no dey show
[00:32.547] I no dey talk I no dey comot I just wan dey alone
[00:37.136] Sleeping pills no dey work so I steady overdose
[00:41.606] Fear no go let me talk things wey do for the ones I love
[00:46.143] Everybody too selfish to see from my angle o
[00:50.841] Do 99 but I no do 1 still it’s not enough
[00:54.830] Na now I know who dey for me
[00:59.512] All those I love turned enemies
[01:03.906] And now I know who dey for me
[01:08.607] All those I trust turned enemies
[01:13.925] I dey move like Messi when he dey for barcelo
[01:18.170] E get as God go bless person dem go talk say na devil o
[01:22.306] Me I no dey ask for favor small time they go talk say I dey owe
[01:26.967] Na why I dey like to dey face all my problems on my own
[01:31.592] She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope
[01:35.510] Right from my childhood I steady dey thug with the feelings wey I dey hold
[01:40.278] Many battles I dey fight but regardless I’m steady on the road
[01:45.496] Keep my guy crayon safe for me naim I tell Solo
[01:49.529] Na now I know who dey for me
[01:54.242] All those I love turned enemies
[01:58.824] And now I know who dey for me
[02:03.429] All those I trust turned enemies
[02:08.046] Na now I know who dey for me
[02:12.525] All those I love turned enemies
[02:17.053] And now I know who dey for me
[02:21.756] All those I trust turned enemies

喜欢【NOW I KNOW】您也可能喜欢TA们的歌曲……