当前位置: 歌词塔 > HEIS专辑 > VILLAIN歌词

VILLAIN歌词

歌曲名: VILLAIN  歌手: Rema  所属专辑: 《HEIS》

介绍:《VILLAIN》 是 Rema 演唱的歌曲,该歌曲收录在《HEIS》专辑中,如果您觉得好听的话,就把歌词分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Rema吧!

VILLAIN

作词 : Divine Ikubor/Elizabeth Grant/Jack Antonoff/Sam Dew
作曲 : Oredope Peace
P!
Sha na wole Saint Tropes omo mi o kin shomo
E no get any facility wey I enter wey dem no dey tell me domo
I dey give una reminder hit you like sniper
Say e mi ni commodore
I no dey gree for anybody even my mama tell me say I too para gon
I no dey send anybody say make una know say e better make you kill me
Elumelu tell me where I go put my money make e double unfailingly
Pepper body make nobody try test my patience o gbona feli feli
Please don’t be mad at the fact that your baby na my baby don’t take it personally
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
Till thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
Till thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
I dey hustle since people dey laugh me
The way I dey run my things
I do it differently na dem dey copy me
London girls like me Paris girls like me
I fresh like botti can’t you see
Can’t you see doings can’t you see doings
I no rigmarole I dey on chillo
I no too dey show I dey on the low
I dey Montoro kele for my boat
Oshey jack Sparrow
My mind is steady on the dough
All the girls dem feeling my parole feeling my parole (Feeling my parole )
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
Till thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
Till thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain

VILLAINLRC歌词

[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor/Elizabeth Grant/Jack Antonoff/Sam Dew
[00:01.000] 作曲 : Oredope Peace
[00:13.867] P!
[00:16.439] Sha na wole Saint Tropes omo mi o kin shomo
[00:20.141] E no get any facility wey I enter wey dem no dey tell me domo
[00:24.289] I dey give una reminder hit you like sniper
[00:26.906] Say e mi ni commodore
[00:28.479] I no dey gree for anybody even my mama tell me say I too para gon
[00:32.722] I no dey send anybody say make una know say e better make you kill me
[00:36.617] Elumelu tell me where I go put my money make e double unfailingly
[00:40.995] Pepper body make nobody try test my patience o gbona feli feli
[00:45.036] Please don’t be mad at the fact that your baby na my baby don’t take it personally
[00:48.868] Ikebe super ah oya shake am
[00:51.533] Fine fine girls like Tiwa
[00:53.496] Oya shake ikebe make I rabba
[00:55.595] Nay nay pass me my ganja
[00:57.328] We dey hotbox Bentley Bentayga
[00:59.810] Dressed all Balenciaga
[01:01.970] My money big like Tipper
[01:03.769] Till thy kingdom come I go dey para
[01:06.043] Once superhero now the villain
[01:07.996] Ikebe super ah oya shake am
[01:10.344] Fine fine girls like Tiwa
[01:12.386] Oya shake ikebe make I rabba
[01:14.365] Nay nay pass me my ganja
[01:16.578] We dey hotbox Bentley Bentayga
[01:18.737] Dressed all Balenciaga
[01:20.555] Till thy kingdom come I go dey para
[01:22.990] Once superhero now the villain
[01:25.482] I dey hustle since people dey laugh me
[01:28.454] The way I dey run my things
[01:29.901] I do it differently na dem dey copy me
[01:32.681] London girls like me Paris girls like me
[01:35.719] I fresh like botti can’t you see
[01:38.362] Can’t you see doings can’t you see doings
[01:43.516] I no rigmarole I dey on chillo
[01:45.552] I no too dey show I dey on the low
[01:47.828] I dey Montoro kele for my boat
[01:49.790] Oshey jack Sparrow
[01:51.133] My mind is steady on the dough
[01:53.174] All the girls dem feeling my parole feeling my parole (Feeling my parole )
[01:56.261] Ikebe super ah oya shake am
[01:58.687] Fine fine girls like Tiwa
[02:00.803] Oya shake ikebe make I rabba
[02:02.912] Nay nay pass me my ganja
[02:04.961] We dey hotbox Bentley Bentayga
[02:07.028] Dressed all Balenciaga
[02:09.223] My money big like Tipper
[02:11.182] Till thy kingdom come I go dey para
[02:13.418] Once superhero now the villain
[02:15.270] Ikebe super ah oya shake am
[02:17.643] Fine fine girls like Tiwa
[02:19.732] Oya shake ikebe make I rabba
[02:21.734] Nay nay pass me my ganja
[02:23.868] We dey hotbox Bentley Bentayga
[02:26.089] Dressed all Balenciaga
[02:28.033] Till thy kingdom come I go dey para
[02:30.164] Once superhero now the villain

喜欢【VILLAIN】您也可能喜欢TA们的歌曲……