当前位置: 歌词塔 > HEIS专辑 > AZAMAN歌词

AZAMAN歌词

歌曲名: AZAMAN  歌手: Rema  所属专辑: 《HEIS》

介绍:《AZAMAN》 是 Rema 演唱的歌曲,该歌曲收录在《HEIS》专辑中,如果您觉得好听的话,就把歌词分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Rema吧!

AZAMAN

作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace
作曲 : Divine Ikubor
Banger!
P heh P P P heh P P P P heh P heh P P
Call Azaman Call Azaman Call Azaman Call Azaman
I Dey find money like say na Shazam e dey my body para on para
Call Azaman Call Azaman Call Azaman
Hehe hehe pick up my rabba o Remy na Baba
When I see money attack attack
Wether na the naira o heh wether na the dollar o
Call me I go pull up with my spider heh
Oshey Peter Parker o
Remy get mental disorder I dey spend money I no send ledger o
H-I-M I’m that **** can’t see me John cena
Eh Dangote na baba
Elumelu eh na baba
Otedola eh na baba
Bayo ogunlesi na baba
Governor Obaseki na baba
Uku Apolokpolo na baba
Eh Don jazzy na baba
Many men dey wey gallant
Call Azaman Call Azaman Call Azaman Call Azaman
I Dey find money like say na Shazam e dey my body para on para
Call Azaman Call Azaman Call Azaman
Hehe hehe pick up my rabba o Remy na Baba
When I see money attack attack
Burst down on my wrist hehe
Got that drip drip got that wet wet
If e dey pain dem tell dem kpele
They say money can’t buy happiness I’m in Venice sipping my henne
( hehe hehe hehe hehe )
Eh when I’m bored fly one shekens
Agba baller Otamendi
I’m not finished you thought this is the end
Haters must to comment
Agenda must agend
Internet gangster real life you go collect
Who I dey with? your gf and who else? Her bff
No go hustle dey talk for TL
Follow me run you tear your ACL
Call Azaman Call Azaman Call Azaman Call Azaman
I Dey find money like say na Shazam e dey my body para on para
Call Azaman Call Azaman Call Azaman
Hehe hehe pick up my rabba o Remy na Baba
When I see money attack attack!

AZAMANLRC歌词

[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace
[00:01.000] 作曲 : Divine Ikubor
[00:07.947] Banger!
[00:16.072] P heh P P P heh P P P P heh P heh P P
[00:23.686] Call Azaman Call Azaman Call Azaman Call Azaman
[00:27.570] I Dey find money like say na Shazam e dey my body para on para
[00:31.438] Call Azaman Call Azaman Call Azaman
[00:34.354] Hehe hehe pick up my rabba o Remy na Baba
[00:37.455] When I see money attack attack
[00:39.739] Wether na the naira o heh wether na the dollar o
[00:43.159] Call me I go pull up with my spider heh
[00:45.609] Oshey Peter Parker o
[00:47.309] Remy get mental disorder I dey spend money I no send ledger o
[00:51.205] H-I-M I’m that **** can’t see me John cena
[00:54.993] Eh Dangote na baba
[00:56.961] Elumelu eh na baba
[00:58.863] Otedola eh na baba
[01:00.784] Bayo ogunlesi na baba
[01:02.755] Governor Obaseki na baba
[01:04.618] Uku Apolokpolo na baba
[01:06.754] Eh Don jazzy na baba
[01:08.486] Many men dey wey gallant
[01:10.477] Call Azaman Call Azaman Call Azaman Call Azaman
[01:14.346] I Dey find money like say na Shazam e dey my body para on para
[01:18.249] Call Azaman Call Azaman Call Azaman
[01:21.152] Hehe hehe pick up my rabba o Remy na Baba
[01:24.303] When I see money attack attack
[01:26.525] Burst down on my wrist hehe
[01:28.511] Got that drip drip got that wet wet
[01:30.437] If e dey pain dem tell dem kpele
[01:32.367] They say money can’t buy happiness I’m in Venice sipping my henne
[01:35.790] ( hehe hehe hehe hehe )
[01:37.732] Eh when I’m bored fly one shekens
[01:39.813] Agba baller Otamendi
[01:41.629] I’m not finished you thought this is the end
[01:43.979] Haters must to comment
[01:46.010] Agenda must agend
[01:47.534] Internet gangster real life you go collect
[01:49.591] Who I dey with? your gf and who else? Her bff
[01:53.479] No go hustle dey talk for TL
[01:55.402] Follow me run you tear your ACL
[01:57.202] Call Azaman Call Azaman Call Azaman Call Azaman
[02:01.278] I Dey find money like say na Shazam e dey my body para on para
[02:05.088] Call Azaman Call Azaman Call Azaman
[02:08.020] Hehe hehe pick up my rabba o Remy na Baba
[02:11.145] When I see money attack attack!

喜欢【AZAMAN】您也可能喜欢TA们的歌曲……