当前位置: 歌词塔 > RAVAGE专辑 > Red Potion歌词

Red Potion歌词

歌曲名: Red Potion  歌手: Rema  所属专辑: 《RAVAGE》

介绍:《Red Potion》 是 Rema 演唱的歌曲,该歌曲收录在《RAVAGE》专辑中,如果您觉得好听的话,就把歌词分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Rema吧!

Red Potion

作词 : Rema
作曲 : Rema
[Intro: Rema]
London
Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger

[Chorus: Rema]
Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh)
Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What’s up"
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

[Refrain: Rema]
Baby, I need your love
Kirikiti-uh

[Verse 1: Rema]
I tell her make she bring her friends but she bring five minus one (She wanna—)
She wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry crеate situation, wey e bе say me no carry am (Carry her own wahala)
(Shhh) I sabi this your format
My favorite chocolaté na your Kitty-Kat

[Refrain: Rema]
Baby, I need your love
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
[Verse 2: Rema]
You not fit talk abi? You no fit shout abi?
You no fit, you no fit, you— (E shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (Wahala)
She want my D, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (Kiriki)

[Chorus: Rema]
Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le)
Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Me sef I never talk, "What’s up"
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha (Every—)
Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh)
Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What’s up"
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

[Outro: Rema]
Baby, I need your love
Uh-uh

Red PotionLRC歌词

[00:00.000] 作词 : Rema
[00:00.463] 作曲 : Rema
[00:00.926][Intro: Rema]
[00:08.258]London
[00:11.470]Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
[00:19.429]Ah-ah-ah, ah-ah
[00:26.358]Another banger
[00:27.470]
[00:27.710][Chorus: Rema]
[00:28.168]Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh)
[00:33.023]Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh)
[00:37.303]Me sef I never talk, "What’s up"
[00:39.328]And I don dey see what's up
[00:41.504]Gimme yansh make I lie down on top
[00:44.073]E be like say you no know me sha
[00:46.076]
[00:46.467][Refrain: Rema]
[00:46.792]Baby, I need your love
[00:53.939]Kirikiti-uh
[00:56.359]
[00:56.652][Verse 1: Rema]
[00:56.960]I tell her make she bring her friends but she bring five minus one (She wanna—)
[01:01.312]She wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna)
[01:05.647]She no wan carry crеate situation, wey e bе say me no carry am (Carry her own wahala)
[01:10.055](Shhh) I sabi this your format
[01:13.049]My favorite chocolaté na your Kitty-Kat
[01:14.990]
[01:15.325][Refrain: Rema]
[01:15.751]Baby, I need your love
[01:20.716]Uh, krikitiki
[01:25.571]Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
[01:26.781][Verse 2: Rema]
[01:27.131]You not fit talk abi? You no fit shout abi?
[01:29.390]You no fit, you no fit, you— (E shock you?)
[01:31.847](Na she carry my wahala come her door)
[01:34.425]Na she carry my wahala (Wahala)
[01:36.601]She want my D, she no fit take am
[01:38.745]Tony Montana
[01:40.712]She go swallow all the bullet for my kala (Kiriki)
[01:43.170]
[01:43.510][Chorus: Rema]
[01:43.814]Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le)
[01:48.139]Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
[01:52.683]Me sef I never talk, "What’s up"
[01:54.424]And I don dey see what's up
[01:57.001]Gimme yansh make I lie down on top
[01:59.147]E be like say you no know me sha (Every—)
[02:01.329]Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh)
[02:06.804]Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh)
[02:09.439]Me sef I never talk, "What’s up"
[02:11.408]And I don dey see what's up
[02:13.232]Gimme yansh make I lie down on top
[02:17.947]E be like say you no know me sha
[02:20.538]
[02:20.804][Outro: Rema]
[02:21.116]Baby, I need your love
[02:25.990]Uh-uh

喜欢【Red Potion】您也可能喜欢TA们的歌曲……