当前位置: 歌词塔 > RAVAGE专辑 > DND歌词

DND歌词

歌曲名: DND  歌手: Rema  所属专辑: 《RAVAGE》

介绍:《DND》 是 Rema 演唱的歌曲,该歌曲收录在《RAVAGE》专辑中,如果您觉得好听的话,就把歌词分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Rema吧!

DND

作词 : Rema
作曲 : Rema
[Intro]
Uno, dos, tres
Banger
Another banger

[Verse 1]
Mo to ti de, lati da gboru, oshey
Me wey be were
Oya, gawu oh, gawu
Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me na who oh, na who
Make humility no go turn me malu (Malu, malu)

[Pre-Chorus]
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad
Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе

[Chorus]
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)
[Verse 2]
Baba won
E sure for me my confidence
No rely on any number one
Too many solo hits, una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum
Because they sabi say I be idan
Omo make I no too talk, make I sofri sit down

[Pre-Chorus]
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad
Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake

[Chorus]
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)
[Outro]
P

DNDLRC歌词

[00:00.000] 作词 : Rema
[00:00.198] 作曲 : Rema
[00:00.396][Intro]
[00:00.764]Uno, dos, tres
[00:02.266]Banger
[00:03.353]Another banger
[00:19.291]
[00:19.573][Verse 1]
[00:19.867]Mo to ti de, lati da gboru, oshey
[00:23.232]Me wey be were
[00:24.654]Oya, gawu oh, gawu
[00:26.736]Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy
[00:29.054]Them talk say no be me be H-I-M, okay na
[00:32.489]You go come tell me na who oh, na who
[00:35.065]Make humility no go turn me malu (Malu, malu)
[00:37.479]
[00:37.718][Pre-Chorus]
[00:38.033]Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
[00:40.848]Shey I wan good, shey I wan bad
[00:43.024]Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again)
[00:46.846]Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
[00:50.068]They wan dey bully me, omo, I don too calm
[00:52.101]Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
[00:55.255]
[00:55.522][Chorus]
[00:55.853]I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[01:00.259]Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[01:04.730]I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
[01:09.187]Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)
[01:13.567][Verse 2]
[01:13.913]Baba won
[01:15.717]E sure for me my confidence
[01:17.458]No rely on any number one
[01:20.009]Too many solo hits, una go dey call me Solomon
[01:24.595]Girls dey chew gum
[01:26.181]Because they sabi say I be idan
[01:28.325]Omo make I no too talk, make I sofri sit down
[01:31.302]
[01:31.678][Pre-Chorus]
[01:32.006]Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
[01:34.869]Shey I wan good, shey I wan bad
[01:36.880]Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again)
[01:39.215]Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
[01:43.579]They wan dey bully me, omo, I don too calm
[01:45.915]Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
[01:49.171]
[01:49.405][Chorus]
[01:49.718]I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[01:53.886]Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[01:58.464]I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
[02:02.992]Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)
[02:07.450]I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[02:11.875]Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[02:16.517]I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
[02:20.967]Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)
[02:25.223][Outro]
[02:25.563]P

喜欢【DND】您也可能喜欢TA们的歌曲……