当前位置: 歌词塔 > 5ive专辑 > 10 Kilo歌词

10 Kilo歌词

歌曲名: 10 Kilo  歌手: DaVido  所属专辑: 《5ive》

介绍:《10 Kilo》 是 DaVido 演唱的歌曲,该歌曲收录在《5ive》专辑中,如果您觉得好听的话,就把歌词分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手DaVido吧!

10 Kilo

作曲 : Jacob Hunter
Ye!!! Ọrọbọ ten kilo
Say this your body make me wan go
Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo
Ye, girl I'll be here till the sun down
Swear you dey make my mind no touch ground
I no say different songs don come out
But my girl if I no sing about you wetin sing o, baby
You dey make my body ayaya
Anytime I dey see you I dey shamanya
If you leave me I fit run go mad
Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I getti
Me I no go fit forget you baby no lie
Drama, leave drama for who getti power
Person wey get plans for you no go stammer
I know you no go para if I bless your aza
Good times anytime ẹja nla land
I don craze o for your matter
Anytime I seeyou body no fit calm down
If na ment o, it is allowed
Our loving dey too important
I don craze o for your matter
Anytime I see you, body no fit calm down
If na ment o, it is allowed
Our love dey too important
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I getti
Me I no go fit forget you baby no lie
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I getti
Me I no go fit forget you baby no lie
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo

10 KiloLRC歌词

[00:00.000] 作曲 : Jacob Hunter
[00:02.836]Ye!!! Ọrọbọ ten kilo
[00:06.424]Say this your body make me wan go
[00:11.755]Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo
[00:16.384]Ye, girl I'll be here till the sun down
[00:20.029]Swear you dey make my mind no touch ground
[00:22.172]I no say different songs don come out
[00:24.548]But my girl if I no sing about you wetin sing o, baby
[00:28.769]You dey make my body ayaya
[00:30.725]Anytime I dey see you I dey shamanya
[00:32.980]If you leave me I fit run go mad
[00:35.416]Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo
[00:39.334]Say this your body make me wan go gyrate
[00:43.575]No fit concentrate, eyaa
[00:45.774]Ọrọbọ ten kilo
[00:48.819]Dey chop my money and everything I getti
[00:52.895]Me I no go fit forget you baby no lie
[00:56.634]Drama, leave drama for who getti power
[00:59.746]Person wey get plans for you no go stammer
[01:01.938]I know you no go para if I bless your aza
[01:04.346]Good times anytime ẹja nla land
[01:06.386]I don craze o for your matter
[01:08.653]Anytime I seeyou body no fit calm down
[01:10.962]If na ment o, it is allowed
[01:13.389]Our loving dey too important
[01:15.721]I don craze o for your matter
[01:18.064]Anytime I see you, body no fit calm down
[01:20.431]If na ment o, it is allowed
[01:22.918]Our love dey too important
[01:26.442]Say this your body make me wan go gyrate
[01:30.645]No fit concentrate, eyaa
[01:32.898]Ọrọbọ ten kilo
[01:35.930]Dey chop my money and everything I getti
[01:39.879]Me I no go fit forget you baby no lie
[01:45.232]Say this your body make me wan go gyrate
[01:49.424]No fit concentrate, eyaa
[01:51.784]Ọrọbọ ten kilo
[01:54.643]Dey chop my money and everything I getti
[01:58.702]Me I no go fit forget you baby no lie
[02:04.180]Say this your body make me wan go gyrate
[02:08.405]No fit concentrate, eyaa
[02:10.446]Ọrọbọ ten kilo

喜欢【10 Kilo】您也可能喜欢TA们的歌曲……