当前位置: 歌词塔 > Commas专辑 > Commas歌词

Commas歌词

歌曲名: Commas  歌手: Ayra Starr  所属专辑: 《Commas》

介绍:《Commas》 是 Ayra Starr 演唱的歌曲,该歌曲收录在《Commas》专辑中,如果您觉得好听的话,就把歌词分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Ayra Starr吧!

Commas

作词 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi
作曲 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton/Michael Ovie Hunter
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life were I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)

Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

CommasLRC歌词

[00:00.000] 作词 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi
[00:01.000] 作曲 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton/Michael Ovie Hunter
[00:04.935] (Initiating rage process)
[00:06.834] Oh
[00:11.674] Oh no
[00:15.978] Eh-yeah, eh-yeah
[00:17.158]
[00:20.378] Na which kind life were I never see?
[00:22.708] I carry God, so I fear nothing
[00:25.307] Steady increasing the commas
[00:27.466] Comma, comma, commas
[00:30.144] Original, no be parody
[00:32.510] E no fit clear for your memory
[00:35.048] Whether na winter or summer, ajeh
[00:36.768]
[00:37.620] Barbados, Havana, livin' life
[00:40.069] See my fire burnin' bright
[00:42.731] Wetin dey inside me?
[00:45.127] Smallie wey dey mighty
[00:46.899] Dem never know I kala tori mo fine
[00:49.652] Check and balance everything inside my mind daily
[00:53.737] Trust me, you kiant fool me
[00:55.833]
[00:56.356] Energy wrong, I log off (Log off)
[00:58.715] Mowa friendly and conscious (And conscious)
[01:01.003] I'm allergic to sokuso
[01:03.503] I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
[01:05.927] Dem telly me make I show love (Show love)
[01:08.329] Sability on gbona
[01:10.669] Everything na connection
[01:13.125] I'm not ready for confusion, oh
[01:15.912]
[01:16.634] Things happen inside life
[01:19.169] Draw tattoo, make I live my life
[01:21.575] Dreams come true, if na fight
[01:24.137] Fight the fight, make you no go tire
[01:26.389] Fire dey go
[01:28.576] Fire dey go
[01:29.976] You need to put your body and soul
[01:33.277] Leave your worries alone
[01:34.517]
[01:34.870] Barbados, Havana, livin' life
[01:37.647] See my fire burnin' bright
[01:40.047] Wetin dey inside me?
[01:42.698] Smallie wey dey mighty
[01:44.569] Dem never know I kala tori mo fine
[01:47.273] Check and balance everything inside my mind daily
[01:51.240] Trust me, you kiant fool me (Oh)
[01:53.462]
[01:53.778] Energy wrong, I log off
[01:56.245] Mowa friendly and conscious
[01:58.594] I'm allergic to sokuso
[02:01.107] I'm not ready for confusion (No)
[02:03.400] Dem telly me make I show love
[02:05.871] Sability on gbona (On gbona)
[02:08.267] Everything na connection
[02:10.665] I'm not ready for confusion (Confusion)
[02:13.363]
[02:15.637] Na which kind life wey I never see?
[02:17.887] I carry God, so I fear nothing
[02:20.415] Steady increasing the commas
[02:22.694] Comma, comma, commas
[02:25.406] Eh-yeah
[02:27.616] Eh-yeah, yeah-yeah (London)
[02:30.144] Steady increasing the commas
[02:32.357] Comma, comma, commas

喜欢【Commas】您也可能喜欢TA们的歌曲……