[00:00.000] 作曲 : Jacob Hunter [00:02.836]Ye!!! Ọrọbọ ten kilo [00:06.424]Say this your body make me wan go [00:11.755]Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo [00:16.384]Ye, girl I'll be here till the sun down [00:20.029]Swear you dey make my mind no touch ground [00:22.172]I no say different songs don come out [00:24.548]But my girl if I no sing about you wetin sing o, baby [00:28.769]You dey make my body ayaya [00:30.725]Anytime I dey see you I dey shamanya [00:32.980]If you leave me I fit run go mad [00:35.416]Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo [00:39.334]Say this your body make me wan go gyrate [00:43.575]No fit concentrate, eyaa [00:45.774]Ọrọbọ ten kilo [00:48.819]Dey chop my money and everything I getti [00:52.895]Me I no go fit forget you baby no lie [00:56.634]Drama, leave drama for who getti power [00:59.746]Person wey get plans for you no go stammer [01:01.938]I know you no go para if I bless your aza [01:04.346]Good times anytime ẹja nla land [01:06.386]I don craze o for your matter [01:08.653]Anytime I seeyou body no fit calm down [01:10.962]If na ment o, it is allowed [01:13.389]Our loving dey too important [01:15.721]I don craze o for your matter [01:18.064]Anytime I see you, body no fit calm down [01:20.431]If na ment o, it is allowed [01:22.918]Our love dey too important [01:26.442]Say this your body make me wan go gyrate [01:30.645]No fit concentrate, eyaa [01:32.898]Ọrọbọ ten kilo [01:35.930]Dey chop my money and everything I getti [01:39.879]Me I no go fit forget you baby no lie [01:45.232]Say this your body make me wan go gyrate [01:49.424]No fit concentrate, eyaa [01:51.784]Ọrọbọ ten kilo [01:54.643]Dey chop my money and everything I getti [01:58.702]Me I no go fit forget you baby no lie [02:04.180]Say this your body make me wan go gyrate [02:08.405]No fit concentrate, eyaa [02:10.446]Ọrọbọ ten kilo