[00:00.000] 作词 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide [00:01.000] 作曲 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide [00:05.494][Chorus: Davido] [00:19.252]No competi-competi- [00:21.893]Competition for my lady [00:24.750]Oh no [00:25.819]‘Cause she get everything wey I need in a woman and more [00:29.527]My lady, if you see my lady o [00:31.668]This na number one [00:32.974]You go know sey people fine [00:34.586]You go know God design na helele [00:36.988](Oh, na helele, oh ah) [00:38.576]Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh) [00:41.237]Shey na face o (eh), be like actress (eh) [00:44.084]I say nobody fit contest o [00:46.412]Oh oh oh, with my baby o [00:48.559]Shey na yansh o, shey na face o [00:50.671]Shey na waist o, una no be matе o [00:53.342]Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo [00:55.457]Nobody to fit contest o, uh [00:57.533][Verse: Asake] [00:57.795]My Agbani Darego [01:00.194]Olo mi, my Nenе go [01:02.854]Omo mummy, ele daddy [01:04.983]Mr. Money, like lepa shandi [01:07.375]Ṣo mọ pe you carry, o tobi [01:09.770]O l'ara, o l'omi [01:12.412]Fa mi mọra, Angelina Jolie [01:14.563]Iwo nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi [01:17.214]Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie [01:19.338]Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely [01:21.726]Gbagbe jonzing, make you leave the story [01:24.117]Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning [01:26.706]Iwọ ṣa maa wo mi [01:28.310]Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi [01:30.704]O ni problem, iwọ l'alabaro mi [01:33.090]Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo [01:35.477][Bridge: Davido] [01:36.011]You're my soul, my soul [01:38.147]You be the melody for my soul [01:40.523]Girlie you're my all, my all [01:43.193]Can't leave you alone [01:44.774]Oh oh [01:45.837][Davido] [01:46.098]No competi-competi- [01:48.225]Competition for my lady [01:51.079]Oh no [01:51.876]‘Cause she get everything wey I need in a woman and more [01:55.329]My lady, if you see my lady o [01:57.994]This na number one [01:59.046]You go know sey people fine [02:00.905]You go know God design na helele [02:03.559](Oh, na helele, oh ah) [02:05.338]Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh) [02:07.470]Shey na face o (eh), be like actress (eh) [02:10.822]I say nobody fit contest o [02:13.489]Uh-uh-uh, with my baby o [02:15.083]Shey na yansh o, shey na face o [02:17.199]Shey na waist o, una no be mate o [02:19.586]Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo