[00:00.000] 作曲 : Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus/Taiwo Ojekunle/Chidera Ezeani Godfrey [00:08.552] Check my phone [00:10.099] Check my Snapchat o [00:12.101] Nothing I dey hide o [00:14.129] You no go see wetin you dey find o yah [00:16.656] I be fine boy o [00:18.137] Many Girly wey love me so [00:20.158] But na you I want o [00:22.028] If you no believe make you forget oh ye yeah [00:26.180] Ọmọ na flirt I dey flirt no dey vex, make you forgive me [00:29.756] If you still vex, I no send, I go flex you with 10 milli [00:34.065] No go dey judge me on top wetin you see for blog o [00:38.118] I understand if you want to leave or you wan go [00:41.350] Check my phone [00:42.890] Check my Snapchat o [00:45.032] Nothing I dey hide o [00:46.836] You no go see wetin you dey find o yе yi [00:49.608] Check my phone [00:51.163] Check my Snapchat o [00:53.256] Nothing I dеy hide o [00:54.694] You no go see wetin you dey find oh [00:59.129] [01:05.851] Yoruba boy I don't cheat [01:07.334] But you tell me I belong to the streets [01:09.341] Shawty put your mind at ease iwọ naa nikan ni mo want ti mo need o [01:15.448] Oh you think that I’m too good to be true [01:19.296] 'Cause nobody can do you like I do [01:23.459] Stop complaining I'll put you in the mood [01:27.401] Make we dey gum body mo ni super glue [01:31.569] Ọmọ na flirt I dey flirt no dey vex make you forgive me [01:35.517] If you still vex I no send I go flex you with 10 milli [01:39.952] No go dey judge me on top wetin you see for blog o [01:43.846] I understand if you want to leave or you wan go [01:47.017] Check my phone (Check my phone) [01:48.530] Check my Snapchat o (Check my Snapchat o) [01:51.100] Nothing I dey hide o (Babyy) [01:52.462] You no go see wetin you dey find o ye yi [01:55.471] Check my phone [01:56.823] Check my Snapchat o [01:58.949] Nothing I dey hide o [02:00.662] You no go see wetin you dey find oh oh oh [02:04.499] Ọmọ na flirt I dey flirt baby girl make you forgive [02:08.475] If you still vex I no send I go flex you with ten milli [02:12.690] No go dey judge me on top wetin you see for blog o [02:16.767] I understand if you want to leave or you wan go [02:19.074] [02:20.715] Leave or you wan go [02:22.223] If you want to leave or you wan go [02:24.160] If you want to leave or you wan go [02:34.138] Wan go