[00:00.000] 作词 : Alexander Ogunmokun/Damini Ebunoluwa Ogulu [00:00.239] 作曲 : Alexander Ogunmokun/Damini Ebunoluwa Ogulu [00:00.479][Chorus] [00:19.856]Falila say: "Make her come, come" [00:21.982]She give me vanilla make her chop, chop, chop [00:24.116]Then her padi jamilah wey carry bum, bum [00:26.247]Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [00:28.894]Falila say: "Make her come, come" [00:31.029]She give me vanilla, make her chop, chop, chop [00:33.429]Then her padi jamilah wey carry bum, bum [00:35.817]Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [00:38.466][Verse 1] [00:38.734]Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami water [00:42.466]Just because you fine likе Yemoja o [00:45.601]Ti n ba gbe si e lara yе ma sa o [00:47.468]Now she don dey call me daddy [00:49.321]Love it when she's calling me Alhaji o [00:51.708]Ki la ju ki la ri o, all over the world wo n wa me o [00:56.512]And I no dey carry last, even though sey I dey try relax [01:02.110]Girl you know your friend carry nyash [01:04.498]Wetin you dey do me I no like am [01:07.942]Yeah, and I no dey carry last [01:09.537]Even though sey I dey try relax [01:11.674]Girl you know your friend carry nyash [01:14.064]Wetin you dey do me I no like am, yeah [01:16.974][Chorus] [01:17.771]Falila say: "Make her come, come" [01:19.631]She give me vanilla make her chop, chop, chop [01:21.516]Then her padi jamilah wey carry bum, bum [01:23.907]Come dey Make my medulla dey malfunction (Ye) [01:26.295]Falila say: "Make her come, come" [01:28.678]She give me vanilla, make her chop, chop, chop [01:31.069]Then her padi jamilah wey carry bum, bum [01:33.462]Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [01:36.380][Verse 2] [01:36.655]Mo n beri for your body, body [01:38.783]Mo n spending all my money, money [01:40.912]Wo bo se n carry body [01:43.042]Yeah my sweety baby, carry body [01:45.721]Mo n beri for your body, body [01:48.365]Mo n spending all my money, money [01:50.499]Wo bo se n carry body [01:53.146]Yeah my sweety baby, carry body [01:55.011][Chorus] [01:55.271]Falila say: "Make her come, come" [01:57.664]She give me vanilla make her chop, chop, chop [02:00.052]Then her padi jamilah wey carry bum, bum [02:02.459]Come dey Make my medulla dey malfunction (Ye) [02:04.849]Falila say: "Make her come, come" [02:07.244]She give me vanilla, make her chop, chop, chop [02:09.380]Then her padi jamilah wey carry bum, bum [02:11.775]Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [02:14.974][Outro] [02:15.240]And I no dey carry last [02:16.836]Even though sey I dey try relax [02:18.722]Girl, you know your friend carry nyash [02:21.099]Wetin' you, dey do me I no like am, yeah [02:24.570]And I no dey carry last [02:26.166]Even though sey I dey try relax [02:28.287]Girl, you know your friend carry nyash [02:30.943]Wetin' you, dey do me I no like am, yeah