[00:00.000] 作词 : David Adeleke [00:01.000] 作曲 : David Adeleke [00:10.46]Napji killing dis wan [00:15.71]Para [00:19.78]E be like you don dey talk too much [00:22.16]Small talk you don dey talk who talk [00:24.41]Fem [00:26.66]Baddest [00:28.97]Oboy you don dey do too much [00:31.15]Small talk you don dey look who talk [00:33.40]Fem [00:35.44]Ah di baddest [00:38.19]Person wey dey find the pitty [00:40.69]Omo no dey give me itty bitty [00:41.93]Just call me you wan know 30BG [00:44.27]You go know 30BG when you see 30BG [00:46.46]Uh uh uh [00:47.29]You wey dey find the pitty [00:49.02]Tell odogwu say we like to party [00:50.82]Just call me you wan know 30BG [00:53.03]You go know 30BG when you see 30BG [00:55.28]Uh uh uh uh uh uh uh uh uh [01:02.45]Make una tell am to call me [01:04.44]Uh uh uh uh uh uh uh uh uh [01:12.35]Why them com dey para para para [01:16.83]Para for me [01:20.55]Why everybody com dey para para para [01:25.67]Para for me [01:30.25]Why them com dey para para para [01:34.38]Para for me [01:37.81]Na why 30BG we go para para para [01:42.70]Them go para for you [01:48.50]Before the beforе the matter get serious [01:50.85]Before the whole matter gets dangerous [01:53.00]You need to make sure you don't say too much [01:55.17]'Cause if you say too much I fit to run up on you [01:57.45]You see seh I get fans wey dey para gan [01:59.63]You see seh my on G pass G-Wagon [02:01.87]My n***a I set trends no Twitter star [02:04.67]I get men I no dey gather boys [02:06.31]I dey live my life man dey turn am to shoot on sight [02:09.98]When be say na me dey give them life [02:12.20]Them go tell me who dey give them mind give them mind [02:15.60]Live my life man dey turn am to shoot on sight [02:18.83]When be say na me dey give them life [02:21.14]Them go tell me who dey give them mind give them mind [02:24.52]Uh uh uh uh uh uh uh uh uh [02:31.35]Make una tell am to call me [02:33.32]Uh uh uh uh uh uh uh uh uh [02:41.28]Why them com dey para para para [02:45.51]Para for me [02:49.22]Why everybody com dey para para para [02:54.58]Para for me [03:00.18]Para para para [03:03.35]Para for me [03:08.18]Napji killing dis wan